According to a twitter user, the military man spotted above ordered a
civilian to frog jump for scratching his car... This is so not cool! Person for go talk to that Military man ooo!
Agbara Kpo!
Na so Governor Ambode tell him deputy, Dr. Idiat Oluranti Adebule, make she waka commot him office. According to the information way I get, On Monday 15 June, Dr. Idiat Oluranti Adebule go see her oga for one important informate, but as dem dey yarn, i no wetin happen oo, Governor spark tell am make the woman waka commot him office. Oh boy, no be moimoi, because na bend down na him the woman take go house.
Power dey shack people wella.

Comments
Post a Comment